Monday 21 October 2013

[Music] : Tha Suspect - The Wash Ft. Phyno

Fresh New  music from David Peter a.k.a Tha Suspect featuring Phyno - The Wash produced by Suspect.




DOWNLOAD




LYRICS Below.....

Intro:

Rozay 2xx
Ha! Yehbah! 3XX
Omo Peteru....

HOOK:

In Ah The Club i Dey Pop 20 Bottles of Rozay (SOAP)
Everybody Know Sey Me I Dey Trowey (SOAP)
Everybody Dey Feel Me Like Sey i Trowey (SOAP)
I'm Feeling The Wash iyee, I'm Dodging Ur Wash iyee
In Ah The Club i Dey Pop 20 bOTTLES oF Rozay (SOAP) 3XX
I'm Feeling The Wash iyee, I'm Dodging Ur Wash iyee

VERSE1:
Suspect Omo Calabar Royal Highness,
Na U Be The Finest (SOAP)
Show Me The Way For This Industry,
Guy Na U Be The Highest (SOAP)
Anybody Wey Talk Sey U go Die Na Him Go Die
I Swear No Be Lie (SOAP)
I'm Feeling Ur Wash iyee,
I Gbadun Ur Wash iyee
Omo U Dey Confuse Me Anytime U Call Me BABA o!
( I'm dodging the wash)
I Sey U Dey Spoil My Name Anytime U Call Me BABA o!
(I'm dodging the wash)
Dat Kain play play Me i Nor Like am My Brother
(I'm dodging the wash)
But i Dey Follow Ur Wash iyee
I'm Dodging Ur Wash iyee
Omo Peteru...

HOOK:

Verse2:

(PHYNO)
Nwannem "????????????" U dEY Wash Me,
I'm an Ol'g U Can't Coach Me.
Far From a Letter No Post Me,
I Ball So Hard MurF*!Kers Wonna Find Me
That Shii'Cray, U re Cute Guy Dats Wat She Say
"?????????? ????????????"
"?????????? ????????????"
See Washing and Setting
U Want a Portion Of The Money
I'm Getting, You Put Ur Eye
On The P i'm Setting
The P i'm Setting Is The Gurl U Dating (Sorry)
"????????? ?????????"
"????????? ?????????"
But me i'm Dodging Ur Washing

I'm Feeling Ur Wash iyee, I'm Dodging Ur Wash iyee

(Tha Suspect)
Suspect Labalaba, Industry Yamayama
Somebody Lie Lie, Everybody Na Ur Guy
Me & Fally Ipupa We Dey Chill For Los Angeles
(I'm dodging the wash)
We Dey Record One Song Wey Go
Blow The World To Pieces
(I'm dodging the wash)
The Video wee Be Shot in Brazil
I Wee Pay 5Million For The Models
(I'm dodging the wash)
I'm Feeling Ur Wash iyee, I Gbadun Ur Wash iyee
Last Week i Get One Show For Germany
and i Fly 1st Class
(I'm dodging the wash)
Omo Nor Bobo Me, If U Bobo Me
U Dey Bobo Ursef
(I'm dodging the wash)
I'm Feeling Ur Wash iyee, I Gbadun Ur Wash iyee


HOOK:

In Ah The Club i Dey Pop 20 bOTTLES oF Rozay (SOAP)
Everybody Know Sey Me I Dey Trowey (SOAP)
Everybody Dey Feel Me Like Sey i Trowey (SOAP)
I'm Feeling The Wash iyee, I'm Dodging Ur Wash iyee
In Ah The Club i Dey Pop 20 bOTTLES oF Rozay (SOAP) 3XX
I'm Feeling The Wash iyee, I'm Dodging Ur Wash iyee

Written and Produced By Tha Suspect

No comments:

Post a Comment