Read Lyrics to D'Prince - Goody Bag below
D'Prince is here
Mavin
[D'Prince]
[Hook]
you want my goody bag
you want my goody bag
I get the goody bag
I know you want my goody bag
what's your sailing point
do you know your sailing point
you gots to know your sailing
oya Identify your sailing point
in the goody bag
cookie dey for the goody bag
money dey for the goody bag
na banana dey for the goody bag
in the goody bag
cookie dey for the goody bag
money dey for the goody bag
na banana dey for the goody bag
[Verse 1]
see As I dey I be fresh boy
and thats my sailing point
I dey roll up and doown with some fresh toys
and the latest one na the Roles Royce
no be play
if you slow e go tey
omo malokpe malokpe Oooh
you gots to know your sailing point all the time oh
If na Baka you get show
if na food you sabi e good
if na bobby you get show
if na book you sabi e good
and don't be dulling them
any chance wey e get be showing them
anything wey them want be giving them
me I dey give I dey give I dey give it to them
they call me Santa
baby come make we enter
make I nak you the Lamba
see as I Lamba dey enter
make dem dey blow dem Banger
now we dey drop the bomber
this one is such a bomber
if you think sey na lie
as your sister
[Hook]
you want my goody bag
you want my goody bag
I get the goody bag
I know you want my goody bag
what's your sailing point
do you know your sailing point
you gots to know your sailing
oya Identify your sailing point
in the goody bag
Cookie dey for the goody bag
money dey for the goody bag
na banana dey for the goody bag
in the goody bag
Cookie dey for the goody bag
money dey for the goody bag
na banana dey for the goody bag
[Verse 2]
Shout out to my beautiful ladies
all my sexy beautiful ladies
I got love for my beautiful ladies
goody bag for all of you ladies
na club we dey no be burial
no be that church wey dey your area
even if you hear am for radio
use your bom bom damage the area eehhh
you have to show them your beauty
you have to give them the action
you have to handle with caution
the way you make the boys gin-ginjer
as I dey Soo
I dey vex oo
I dey vex ooh
even Heny(Hennessy) you know sey na XO
as I dey here na Omoba and the rest ooh
smoking na cigarate
smoking and checking her figure 8
Ooh underate
Me I no fit go dey underate
help me ask her wetin I do am Oooh
she just dey show her sailing point any how OoOOOoh
you want me goody bag(bag bag bag....)
goody goody
Whats your sailing point(Point point point...)
you gots to know...
you gots to knoow your sailing point
you want me goody bag(bag bag bag....)
goody goody
Identify your sailing point
in the goody bag
Cookie dey for the goody bag
money dey for the goody bag
na banana dey for the goody bag
in the goody bag
Cookie dey for the goody bag
money dey for the goody bag
na banana dey for the goody bag
in the goody bag
Cookie dey for the goody bag
money dey for the goody bag
na banana dey for the goody bag
in the goody bag
goody dey for the goody bag
money dey for the goody bag
na banana dey for the goody bag
No comments:
Post a Comment