Nollywood's very own diva Tonto Dikeh premieres her new singles Get High + Itzova. Looks like the only way in Nigeria is music; Listen Up & Share Your Thoughts Hi
Tonto on behalf of me,my frnds,family,the music industry,movie industry,the entire blue film society and the entire nation you are a big fooooooolllllllllll!!!!
I like the chorus, but Tonto dey sound like person wey him mama say make she go wash plate but she come dey vex dey do am, come sing.... The chorus nice, na the rap she nor do well....she for just do only chorus, then make iceprince or whizkid help am put Ajasa inside, walhai, e for perfect...think of a remix girl, am sure you have better ways of making money
Jack of all trade master of non...tonto that's what u wanna turn urself into, abeg go return this nonsense and join ur normal acting stuff...haba na by force to sing..Lmao
God tonto u wan kill person 4 hia oooo u de mad y u go sing dis kind song u de smoke infact make ur yash burn burn dia mumu abeg nxt time no just try say u wan enter music industry go sing abeg na becuz say u see order actors n actresses de sing na waiting make u talk say u wan go sing abiii I no blame u na de person wey produces dat song 4 u na him I go blame infact I knw no waiting nigerian actors n actresses de try turn into {music singers} I dnt knw ooooo my brother help me ask dem oooo tonto dikeh u re a foooooooooool 4 life dats wat u will remine in ur life time till u die
The instrumental n d chorus is impressive buh rily d rap n verse 2 talk true I no hear wetin u talk n ur producer is foolish n quack 2 allow u release an unfinished song.swthrt u said u kissed a girl n u liked it,omo u wan turn Rihana?abeg oh.buh people u guys shud encourage her cos she tried n criosly all dese insults r nt called 4.PERIOD!!!!!!
Omg,just heard ppl talking abt Ȋ̝̊̅† in town,any bad occurence now in town I̶̲̥̅̊s̶̲̥̅̊ cos O̶̷̩̥̊͡f tonto's song,chai but U̶̲̥̅ self for ₪☺ sing Ω̴̩̩̩̥α ,its not easy,anyway U̶̲̥̅ tried,i won't lie but ppl expected more since U̶̲̥̅ α̲̅я̩̥̊ε̲̣̣̣̥ deviating,labour market dnt want ds
Lady tonto quite impressive.kudos gal
ReplyDelete@tonto dikeh abeg go wash plate.....
ReplyDelete@tonto dikeh wat were u tinkin,OMG!!!
ReplyDeleteU see is nt easl to make a track@tonto dikeh
ReplyDeleteTonto jack of all trade, shewwwww....
ReplyDeleteGood song titles Tonto, Ʊ said 'HI' bt 'ITZ OVA'. Ʊ knew Ʊ won't b doin it again, right?
ReplyDeleteSMH
D love of money is d root of disgrace. Smh
ReplyDeleteTonto decay!!! Ʊ try wella lmao
ReplyDeleteU killd my dog tonto
ReplyDeleteU just worn grammy wif this ur song lol
ReplyDeleteLmao...go enter bush grl, don't ever try singing again abeg hahahahahaha...ma ear wan burst o smh
ReplyDeleteTonto shut up pls.it is not by force 2 sing
ReplyDeleteTonto ekene kwa m gi,nkelu wu egwu
ReplyDeleteTonto don't mind den ur music is gud
ReplyDeleteU tried Tonto, I believe the next time u do better. Weldone keep the flad flying. Smiles and hug.
ReplyDeleteTonto on behalf of me,my frnds,family,the music industry,movie industry,the entire blue film society and the entire nation you are a big fooooooolllllllllll!!!!
ReplyDeleteNo worry ya self... Na so u go dey high dey go, get a life babe!!!
ReplyDeleteI like the chorus, but Tonto dey sound like person wey him mama say make she go wash plate but she come dey vex dey do am, come sing....
ReplyDeleteThe chorus nice, na the rap she nor do well....she for just do only chorus, then make iceprince or whizkid help am put Ajasa inside, walhai, e for perfect...think of a remix girl, am sure you have better ways of making money
Don't mind them tinto decay jare...go and play the song at the grave yard for dead bodies..they will surely dance to it
ReplyDeleteU̶̲̥̅̊ pple shld kinda encourage her nah U̶̲̥̅̊ say e ₪☺ easy....
ReplyDeleteI don't knw abt d song but it sure sounds crap 4rm d inside already...2bad babes
ReplyDeleteThe songs need serious fine tuning.
ReplyDeleteToto decay am sowie 4 u.d done finish u craaaa.u 4 continue 2 dey kiss actors anyhow.dat 1 4 beta dan 2 go sing out ur scraggy voice.smh
DeleteJack of all trade master of non...tonto that's what u wanna turn urself into, abeg go return this nonsense and join ur normal acting stuff...haba na by force to sing..Lmao
ReplyDeleteLmao....... This is just ridiculous
ReplyDeleteTonto dikeh's song isn't too bad wen u listen 2 it on mute"""""
ReplyDeleteGod tonto u wan kill person 4 hia oooo u de mad y u go sing dis kind song u de smoke infact make ur yash burn burn dia mumu abeg nxt time no just try say u wan enter music industry go sing abeg na becuz say u see order actors n actresses de sing na waiting make u talk say u wan go sing abiii I no blame u na de person wey produces dat song 4 u na him I go blame infact I knw no waiting nigerian actors n actresses de try turn into {music singers} I dnt knw ooooo my brother help me ask dem oooo tonto dikeh u re a foooooooooool 4 life dats wat u will remine in ur life time till u die
ReplyDeleteThe instrumental n d chorus is impressive buh rily d rap n verse 2 talk true I no hear wetin u talk n ur producer is foolish n quack 2 allow u release an unfinished song.swthrt u said u kissed a girl n u liked it,omo u wan turn Rihana?abeg oh.buh people u guys shud encourage her cos she tried n criosly all dese insults r nt called 4.PERIOD!!!!!!
ReplyDeleteToto Decay...
ReplyDeleteE be like say money nor dε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ nolly wood again, nor wonder she dε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ sing this song
ReplyDeleteGud work kip it up a day begins a story dear is nt easy 2 rite a sng let alone singin ur blessed wit many talentz dear
ReplyDeleteAll u player haters...mk una go try release one make we hear,n truly d insults r unnecessary.
ReplyDeleteTonto!!!!!!!!!!!!!! You need jesus (khai!)
ReplyDeleteOmg,just heard ppl talking abt Ȋ̝̊̅† in town,any bad occurence now in town I̶̲̥̅̊s̶̲̥̅̊ cos O̶̷̩̥̊͡f tonto's song,chai but U̶̲̥̅ self for ₪☺ sing Ω̴̩̩̩̥α ,its not easy,anyway U̶̲̥̅ tried,i won't lie but ppl expected more since U̶̲̥̅ α̲̅я̩̥̊ε̲̣̣̣̥ deviating,labour market dnt want ds
ReplyDelete